ig.news
14

Palm Sunday: Fada Cheat the Coronavirus System (video)

Dem no allow one Fada wey dem born for Argentina, Fada Juan Pablo Esquvl, 56, wey be the parish priest for Chiappa and Pairol, Imperia Diocee, Italy becos of coronavius.

So him come fyn anoda way, him do papamobil wey him drive im parish streets dey bless the palm branches wey the faithful don prepare.

#newsMisofurypz

01:43