ig.news
14

"Too Many" Faithful - Bishop dey Wahala

For Palm Sunday, Frascati Bishop Raffaello Marinelli preside one mass wey different fadas celebrate with 7 other fadas and six lay-peple wey dey in charge of liturgical services and filming.

Frascati na the titular diocese of Cardinal Tarcisio Bertone, Martinelli na im dey support make dem close churches.

Sha as the mass dey finish, 3 or 4 civil Protection agent come enter to pick up oive trees wey dem don bless.

Because of this thing, dem fit fine Martinelli because im no respect empty-church orders.

#newsCimnzxopwq