ig.news
15

Cardinal Shout like Demon

"Any time wey emergency dey, I no dey against confession thru video," na wetin Leiria-FátimaCardinal António Marto wey no no anthing tell ReligionDigital.org (April 14) even though dat kyn confessions dey …Ọzọ
"Any time wey emergency dey, I no dey against confession thru video," na wetin Leiria-FátimaCardinal António Marto wey no no anthing tell ReligionDigital.org (April 14) even though dat kyn confessions dey invalid whether Marto "allows" am or not.
Marto claim say "the Holy Spirit" even "dey act like dis." Sha, im see video-confessions as "unnecessary" since Francis don toksay "e dey possible to 'confess directly to God" as fa as you dey plan confess later when you get opportunity.
Like demon, Marto cry loud against the tin wey people dey tok say coronavirus na punishment from God, im say dat kyn tok na "ignorance," "sectarian fanaticism," "madness," and "e no be Christian tin""
#newsNuhfakrpqg