ig.news
13

Novus Ordo Crime for Italy: Priest dey Court because of Baptism

Italy police people stop baptism wey only few people dey do for church for St Gennaro Vesuviano, near Naples.

Italy media report say the pirest, the parents, the godfather and the photographers dey court now.

The reason wey dem say dem arrest them na say dem no respect the things wey government talk say make people no dey gather because of the coronavirus.

Foto: © Lawrence OP, CC BY-NC-ND, #newsMwcmgxvpon