ig.news
133

How Sister Henrietta take die

Sister Henrietta dey among the 15 people wey die on Sunday morning for Bethlehem Girls College, Abule Ado, Lagos state for we Nigeria.

Everybody dey mass for the Catholic boarding schol when gas explode, wey cause fire wey trap people inside.

Sister Henrietta help students escape but when she want leave, e don already dey too late. One priest wey dey involved for the rescue operation follow die.

Wetin cause the explosion na truck wey git gas cylinder near one gas pipeline.

#newsKfktrlycnc

04:40
Joshuaokonkwo
Some of the people wey dey live for that side say na bomb explode.
Me I no know who I go come believeỌzọ
Some of the people wey dey live for that side say na bomb explode.

Me I no know who I go come believe